icefan young şarkı sözleri

Told my mama I still dey young And I wan dey ball Omo make the matter no go long I no wan dull mmmm I no wan dull Told my mama I still dey young And I wan dey ball Omo make the matter no go long Cause me I no wan dull I told my mama make she wait Mmmm Say na my dream I dey follow I like dey make people dey dance like poco Mmmmm Make dem dey dance like poco Mmmmmm she dey tell me shut up Make you go school Make you graduate And with first class And make you focus Mmmm She no know I don loose Mmm omo now I don jogodo I don jogodo I don maya oh I don kolo I Dey hot like lava Mmm like lava oh Mmm omo now I don jogodo I don jogodo I don maya oh I don kolo I Dey hot like lava Mmm like lava oh I Dey like lava Ye Told my mama I still dey young And I wan dey ball Omo make the matter no go long I no wan dull mmmm I no wan dull Told my mama I still dey young And I wan dey ball Omo make the matter no go long Cause me I no wan dull I Dey do weytin my mind telling me No be weytin person telling me I know many many friends wey be enemies Mmmmm wey be enemies I Dey do weytin my mind telling me No be weytin person telling me I know many many friends wey be enemies Mmmmm wey be enemies Mmm omo now I don jogodo I don jogodo I don maya oh I don kolo I Dey hot like lava Mmm like lava oh Mmm omo now I don jogodo I don jogodo I don maya oh I don kolo I Dey hot like lava Mmm like lava oh I Dey like lava Ye Told my mama I still dey young And I wan dey ball Omo make the matter no go long I no wan dull mmmm I no wan dull Told my mama I still dey young And I wan dey ball Omo make the matter no go long Cause me I no wan dull
Sanatçı: ICEFAN
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
ICEFAN hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı