iceffizy call şarkı sözleri

Remember those years wey be say we been dey turn turn We be say we dey find where to squat We dey go round places to places Now we no Dey remember again We Dey realize Even if we don't talk I dey wish you good luck I no fit dey my ends come dey carry apor I dive into the water like I'm John ochigbor It's trouble on my mind so I'm staying indoor Yeah Gidi gidi burst me I talk to God Carry my phone I make only one call Share money with everybody only pastor Presidential money like osinbajo Jo As you dey work one day na so blessings go come your doormat As you dey bomb everyday make you know where grenade dey drop Drop You go jget everything wey you want E no get where e touch You for see the smile on my face It's because of the rising sun Ehhhh We go call Don-jazzy We go call people wey dem say yeah Na them sabi We go call full squad Invite the whole family You go hear the full story oo Any additional talk na jealousy If you no be my person no touch my thing o Men wey dey inside my circle Na em I for see o When money no gum me them say make I leave Now the watch how I turn this water into Hennessy I can even make it freeze I get girl wey she dey for overseas she no go do again Me I no get chill I go find if I no see I carry Genevieve All this your shakara wey you dey do go soon stop stop As you dey work one day na blessings go come your doormat As you dey bomb make you know were grenade e dey drop You go get everything wey you want E no get where e touch You for see the smile on my face It's because of the rising sun Ehhhh We go call Don-jazzy We go call people wey dem say yeah Na them sabi We go call dey full squad Invite the whole family You go hear the full story oo Any additional talk na jealousy Ehhhh We go call Don jazzy Ehh We go call people wey dem say yeah Dem get money And It's Iceffizy G
Sanatçı: iceffizy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:50
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
iceffizy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı