iceffizy face fears şarkı sözleri

I fit step with the glock nineteen pon the spot It's because say i need my shares Summarize all the time we the Find you dey come your block Cause we need your help But you no the there E the do me like say make i off my Shirt Cause my eyes don red I the save my tears oh All life all life all life Sometimes for my life Wey be say i was feeling scared Everyday every night i the battle I the chase at the same time the Face my face I dey face my face I dey look my right I dey look my left I dey come from trench I dey use my sense oh Make i no go lose my breathe So i carry the thing with no Iicense Even small pikin fit come direct E no fit come to pass i put hand for chest E get some people Them no want make we rest Another set of people wey dem come like stress If no be say na talent i for turn violence I for the with mark boys de collect handset Me i want the ice and the rollie Burst on the mic till they know me Even if the hustle moving slowly I will definitely leave this people Story Cause i be og You better take your time like Nkwobi Abi you no go rush me like Indomie My girl keep on telling me she Love me she loves, she wants me All life all life all life Sometimes for my life Wey be say i was feeling scared Everyday every night i the battle I the chase at the same time the Face my face I dey face my face I dey look my right I dey look my left I dey come from trench I dey use my sense oh All life all life all life Sometimes for my life Wey be say i was feeling scared Everyday every night i the battle I the chase at the same time the Face my face I dey face my face I dey look my right I dey look my left I dey come from trench I dey use my sense oh All life all life all life Sometimes for my life Wey be say i was feeling wild I was far from bed You see
Sanatçı: iceffizy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:40
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
iceffizy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı