icekid ds bounce (feat. willblin) şarkı sözleri

All my girls don Dey shaye 50 boys in apartee The gbedu dem dey feel am And them Dey dance am Come to my room Folashade Come and whine for me call me zaddey Make I spray you mulla Have you for dinner So she bounce her back on me No be lie She makie me shout anokumli Oh my God Omo I'm feeling fly She say come to me I no fit decline Molanisa You no go kill person with your baka Ofiligaga Omo this kind thing fit make man wan menta Man fit menta na na Anything I drop na Banga I be fine boy Wey get Rabba And I like Fine girls with Backa Dem say I choose Nyash over career Upcoming Wey get bouncer She dey take me high no ladder We dey poff poff pass no lighter If the update sure no cast am [Say] Many many talk no dey full basket If the update sure we go sip Matel My guys Wey mad Dem dey sleep my crib Gbe gbe gbe No dey kiss and tell All my guys bad Agba ballers If na money Wey loud We don fall out If your babe wan dey we go bend am If I hear kra kra we don fall out [Do- Do-] [Hey God] Say Every girl wan be my baby mama Nack am one she dey speak grammar Fine boy I too go stubborn Edo Boy No dey follow rules Call me your boy And I f#ck your rules Bounce on me then I burst in quick Your boyfriend know Then I discharge quick South boy no dey fall in love baby girl I too go sweet like Agbalumo Nack am one she dey come for more Chin chin chon She dey speak Chinese Pastor say make I cast and pray All my guys Dem dey touch on pay Bounce on me I go Like to pay She dey dey my house I dey dey Holiday She dey scream my name Do- Do- Do- Do- Do-
Sanatçı: Icekid Ds
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Icekid Ds hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı