icekid ds mad man şarkı sözleri

Do- Do- [Ahhaaann] Wavy I no be new comer Oya check my matter na Dem no wan check am na Oya check my matter na When I drop am It's a banga Dem dey feel am Dem dey love am For my city All my niggies All my baddies Dem dey vibe Dem dey dance For my party We dey smoke trees We dey catch cruise We dey ball We dey score every season Tell your baby If you test me We go link up Bang on a daily [Say] Good girls get am vibe Bad girls know their way Mad man no dey pray Surely food must come I no dey like gbege I dey let my pizza hot If you wan kon cross my lane You go jam mad man for road [Say] Watyn go kill mad man No be dirty [dirty dirty] Sugar sugar sugar Shey na jedy [jedy jedy] See mad man Wey No like dirty [dirty dirty] Money dey Shey we go dey party [party party] Watyn go kill mad man No be dirty [dirty dirty] Sugar sugar sugar [shey na jedy] See mad man Wey No like dirty [dirty dirty] Money dey Shey we go dey party [party party] And I like girls Wey dey like girls Dem dey craze Dem dey mad Dem be player Carolina Cinderella She be coach She dey keep She be player [Say] What's your sign of love She say she like money [gege] What's my sign of love I like big nyash South boys too dey para [para] Abino no dey bleach [bleach] I wan score goal Like Halland [Halland] Mad man no dey snitch [snitch] I no fit Kiss and tell I just wan sip Matel Watyn make man cry Go fit still make man laugh [Say] Watyn go kill mad man No be dirty [dirty dirty] Sugar sugar sugar Shey na jedy [jedy jedy] See mad man Wey No like dirty [dirty dirty] Money dey Shey we go dey party [part party] Watyn go kill mad man No be dirty [dirty dirty] Sugar sugar sugar [shey na jedy] See mad man Wey No like dirty [dirty dirty] Money dey Shey we go dey party [party party] I no be new comer [I no be new
Sanatçı: Icekid Ds
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:00
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Icekid Ds hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı