icekid ds she don dey şarkı sözleri

Update Update Update [Instrumemtal] Don go funny [don dey feel am] Don dey dull me [don dey feel am] I fit to give you everything you want Don go funny [okay] No dey dull me [dull me] No dey use me [use me] I fit to give you everything you want Don go funny [don dey] She don dey funny She no dey for me She dey chop my money [money] I dey call am mummy yeeehh [mummy] Kelechi Wey dey Para [para] She dey use my head dey bottle [bottle] She don order many Shayo [shayo] She no want want let me level [unto] I don smoke I don high I don shekpe I swear I wan nack I don smoke I don high I don shekpe I swear I wan nack She don dey feel me na Don dey don dey mezebu [don mezebu] I no be criminal Want to want to kolobi Wan kolobi Wan totori Many many don dull duly I still popory Unto this totori She don dey feel me feel me She don dey give me give me She don dey bill me bill me I no be greedy greedy Monica e' kpa mi na [e' kpa mi na] Give me something _____ na Give me something ____ na I no be Small pikin na Ehh na I don nor nor I don gor gor I don zeze bu bu ge ge I don gor gor I don gaga I don gaga vuvu gaga I don smoke I don high I don shekpe I swear I wan nack I don smoke I don high I don shekpe I swear I wan nack She don dey feel me na Don dey don dey mezebu [don mezebu] I no be criminal Want to want to kolobi Wan Kolobi [I don smoke I don high I don shekpe I swear I wan nack] [I don smoke I don high I don shekpe I swear I wan nack] [She don dey feel me na Don dey don dey mezebu [don mezebu] I no be criminal Want to want to kolobi Wan Kolobi]
Sanatçı: Icekid Ds
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Icekid Ds hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı