icekid ds yawa şarkı sözleri

Do- Do Dangerous Mad Spiritual I go stay real till my time come [Stay real till my time come] Many don rush Many don fall [Many don rush say many don fall] Woman Wey dey roast corn No dey go far [Woman Wey dey roast corn no dey go far] Woman Wey dey find pikin no dey wear pant [Woman Wey dey find pikin no dey wear pant] YAWA don blow YAWA don cast [Eehhh YAWA don cast] Your shima don come, Your Shima don cast [Ahhhh your shima don cast] YAWA don blow, YAWA don cast [Eehhh YAWA don cast] Your shima don go Your Shima don cast [Ahhhh your shima don cast] I go dey denge denge i go dey Pose I go dey kpakapkuruke I go dey Pose I go dey denge denge i go dey Pose I go dey kpakapkuruke I go dey Pose I go dey denge denge i go dey Pose I go dey kpakapkuruke I go dey Pose I go dey denge denge i go dey Pose I go dey kpakapkuruke I go dey Pose Roll me fat one make I feel alright [Eeehhh Make I feel alright] Party all day we dey party all night [Ahhh we dey party all night] If Shayo no dey then gbedu no nice [Eehhh the gbedu no nice] If shima don dey then gbedu don mad [Ahhh the gbedu don mad] Your shima don come your shima don high Shima don quench your shima don off Shima don gbe gbe shima don gbase Shima wan gas shima wan poff Shima wan gog Shima don gbase Shima don high Your shima don quench Shima don gbe gbe Shima wan gbase Shima don gbase Shima don cast YAWA don blow YAWA don cast [Eehhh YAWA don cast] Your shima don come, Your Shima don cast [Ahhhh your shima don cast] YAWA don blow, YAWA don cast [Eehhh YAWA don cast] Your shima don go Your Shima don cast [Ahhhh your shima don cast] I go dey denge denge I go dey Pose I go dey kpakapkuruke I go dey Pose I go dey denge denge I go dey pose I go dey kpakapkuruke I go dey Pose I go dey denge denge I go dey Pose I go dey kpakapkuruke I go dey Pose I go dey denge denge I go dey Pose I go dey kpakapkuruke I go dey Pose I go dey denge denge I go dey Pose I go dey kpakapkuruke I go dey Pose I go dey denge denge I go dey Pose I go dey kpakapkuruke I go dey Pose
Sanatçı: Icekid Ds
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:57
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Icekid Ds hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı