icekid zamani raba şarkı sözleri

Bakarya anatare son of hajiya Biba Raba dey on board i still the Find money Raba dey on board i still the Find money Omo if you find money you go Get money Omo if you find money you go Get money yeah yeah Why i no go find dantata still The find money Aboki why you no go find Billgate still the find money Yeah yeah Why i no go find dangote still The find money Aboki why you no go find Adeleke still the find money Yeah yeah Ayeh ayeh ayeh ayeh Muda kudi anatare da masoya Anatare musha shagali tare Ayeh Ayeh ayeh ayeh ayeh Muda kudi anatare da masoya Anatare musha shagali tare Ayeh Party after party Everyday na birthday party Enjoyment from sunday to Monday I the fill am dede Party after party Everyday na birthday party Enjoyment from sunday to Monday I the fill am dede To kupito mudan shana mana Akwai kudi nace kuzo mudan Shana mana Aboki ka nema kadan huta Mana Akwai kudi to kupito mudan Shana mana Ah ah kalla ah ah Kudi kudi kudi kudi kudi kudi Kudi kudi kudi kudi kudi Kudade Raba raba dey raba raba raba Raba raba raba raba rababan Raba dey on board i still the Find money Raba dey on board i still the Find money Omo if you find money you go Get money Omo if you find money you go Get money yeah yeah Why i no go find dangote still The find money Aboki why you no go find Adeleke still the find money Yeah yeah Ayeh ayeh ayeh ayeh Muda kudi anatare da masoya Anatare musha shagali tare Ayeh Ayeh ayeh ayeh ayeh Muda kudi anatare da masoya Anatare musha shagali tare Ayeh I no the take hennessy I no the take azul But rbs dey Where are you my dj let's go Bana shan hennessy Kumani bana shan azul Baba kudade if you want came Take azul Baby girl shey pop hennessy Kyakkyawa kece melody Akwai kudi akwai kudi zokiyi Sha ani Akwai kudi akwai kudi zokiyi Sha aninki To kupito mudan shana mana Akwai kudi nace kuzo mudan Shana mana Aboki ka nema kadan huta Mana Akwai kudi to kupito mudan Shana mana Ah ah kalla ah ah Kudi kudi kudi kudi kudi kudi Kudi kudi kudi kudi kudi Kudade Raba raba dey raba raba raba Raba raba raba raba rababan
Sanatçı: IceKid Zamani
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
IceKid Zamani hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı