icemilly hitsong şarkı sözleri

Cheee Master franzy on the mix Icey Beng Beng dey here Soo Scotti bad man original Everyday I the pray for my hit song ooo Eh aye mi oo I the pray for my hit song ooo When I started from the getho Dem believe in me Bad ones Dem dey wish me bad dem dey hate on my Oluwa gon cover me iya prayed for me D.E.C I dey ball cos I want money Before 21 now yeah we Savage Me dey scroll lyk Mohit I dey damage I dey live my dreams now I dey package Wetin man go gain if him no buy range Woni jeje mi Oluwa bless de boy Haters now turn me friend zone I give all thanks to God cos him bless me small n dem plenty. Everyday I the pray for my hit song ooo Make I blow like small doctor Eh I the pray for my hit song ooo Mayorkun money no bad oo Everyday I the pray for my hit song ooo O.B.O endorsement sure Eh I the pray for my hit song ooo Make I blow,make I blow Everyday,I the pray for my hit song ooo Make I blow,make I blow Eh I the pray for my hit song ooo My hit song ooo Am a young boy with the street code I the street,I the street e gon I the pray to baba To pass me the pincode Make I blow like chinko Cause I want make the money Make am like Davido O.B.O O.B.O I want to go places meet e new faces Aiii Meet e new faces I want to buy houses ride the e classic Chee Ride the e classics eh Wo wo wo nah Baba as I the teramo Make you turn me to ajebor nah As I the teramo Make u turn me to ajebutter Eh Everyday I the pray for my hit song ooo Make I blow like small doctor Eh I the pray for my hit song ooo Mayorkun money no bad oo Everyday I the pray for my hit song ooo O.B.O endorsement sure Eh I the pray for my hit song ooo Make I blow,make I blow Everyday,I the pray for my hit song ooo Make I blow,make I blow Eh I the pray for my hit song ooo My hit song ooo As e dey as e be so To make money sure gon We go drive in Benz oo Attitude with cruise we go Ball gon Scotti bad man original man like ice pon the beat
Sanatçı: Icemilly
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:02
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Icemilly hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı