icesleek holla şarkı sözleri

Wetin I go do for your matter Me I no fit die for your matter Come closer make I scatter Your baka I believe in hussle I believe in grace But I believe in miracles When I see your face You dey make me humble Even when I dey craze Girl you are a miracle You don't have a trace If Nigeria too small for you I go addy Ghana Girl if you be sickness Me no wan recover Shey nah you dey scatter My spiritual dada If anybody try you Gimme shaka make I scatter I can't deny you get am Omoge you be nepa Call me make I enter For you I go surrender I swear your mama and your papa Dem be moulder Cuz wetin I dey see E dey strike like thunder If I buy your mafter You dey add jara I no come to play call me I go dey your corner If you need a rider I go be okada Me I get bomb for you I go be osama Girl I no fit taya taya Lemmi be your fullstop comma See I'm tryna Holla holla I dey for you no matter the Weather Girl I no fit taya taya Lemmi be your fullstop comma See I'm tryna Holla holla I dey for you no matter the Weather I hope you never leave You dey blow my mind I know sey I no fine Buh you choose my kind I dey twale for the person Wey do your design o I swear to God You are so divine o Eh eh I dey your place Don't waste my time girl Show me your face Your love dey high me I don dey craze Oh no no Make we relate See the dark skinned boy Wey dey fight for your matter Abi make I bleach befor you sight Me I dey light things up Make you fall for the boy Cuz I no fit to talk again If you like designer I'll take you to the Gucci store I Sabi sweet love from the 234 Sey I'm active ready For your booty call If nah karate I go chin chin chong Buh I can't deny you get am Omoge you be nepa Call me make I enter For you I go surrender I swear your mama and your papa Dem be moulder Cuz wetin I dey see E dey strike like thunder If I buy your matter You dey add jara I no come to play call me I go dey your corner If you need a rider I go be okada Me I get bomb for you I go be osama Girl I no fit taya taya Lemmi be your fullstop comma See I'm tryna Holla holla I dey for you no matter the Weather Girl I no fit taya taya Lemmi be your fullstop comma See I'm tryna Holla holla I dey for you no matter the Weather Wetin I go do for your mata Me I no fit die for your mata Come closer make I scatter Your baka
Sanatçı: IceSleek
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:00
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
IceSleek hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı