icesy songz i no know şarkı sözleri

Uh wi wi wi wi Yeaaaaaah Yungest! I no even know sef Na side weh ei comot The nyango dem di calli jenifer Na the same girl weh Dey burst my liver Cooli my temper And now I di shiver... Uhhh Ma girl it's trueee When i close my eyes every night I di see Na you And you know say no other girl compared to you... You... Uh girl you See I go fit fight anybody for your sake Let me be the lawyer for your case I can't explain myself oh girl But I no know weti Dey do me See I go fit fight anybody for your sake Let me be the lawyer for your case I can't explain myself oh girl But I no know weti Dey do me Zamina mina... aih Zamina mina... aih Zamina mina Zamina mina Zamina mina... When ma pa die then ei leave me property I go sell am then I give you the money Anything girl just to make you happy Make you no leave me All for ma baby Uhhh Ma girl it's trueee When i close my eyes every night I di see Na you And you know say no other girl compared to you... You... Uh girl you See I go fit fight anybody for your sake Let me be the lawyer for your case I can't explain myself oh girl But I no know weti Dey do me See I go fit fight anybody for your sake Let me be the lawyer for your case I can't explain myself oh girl But I no know weti Dey do me Zamina mina... aih Zamina mina... aih Zamina mina Zamina mina Zamina mina
Sanatçı: Icesy Songz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Icesy Songz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı