icey eleyi my name şarkı sözleri
Uh oh
Icey baby oh
Their ear!
E Dey my body o
Omo e dey for my body o
Everyday for the money o
Every other day money calling o (ring ring)
Hmm you already know
Icey baby killy show
Everyday dey for studio
And when I drop my gbedu its finito, ye
But back then dem no dey see me
Back then dem no dey feel me
Now see me, see me, see me
Right Now they know my name
All dem girl dem acting silly
When I ask for digits
But my music burst the ceiling
Now they say my name
Oh yeah
Icey
Yo yo
Ehhh
Ye
All my people get down on this one
All my people tell me Icey you will live forever
That no mean say I no dey see the people wey no follow go
Everybody to their own, yeah yeah
You give me lamba, I give you lamba
You give ginger, I give you ginger
You give me fire, I give you water
I give you water
You give me lamba, I give you lamba
You gimme ginger, I give you ginger
You gimme fire, I give you water, ye
But back then dem no dey see me
Back then dem no dey feel me
Now see me, see me, see me
Right Now they know my name
All dem girl dem acting silly
When I ask for digits
But my music burst the ceiling
Now they say my name
But back then dem no dey see me
Back then dem no dey feel me
Now see me, see me, see me
Right Now they know my name
All dem girl dem acting silly
When I ask for digits
But my music burst the ceiling
Now they say my name
Icey, Icey, Icey baby oh
Omo Icey, Icey
Icey ye ma pa mi o