icey mane redemption şarkı sözleri
Everybody won make money
Make money, cause money stop rubbish
You gotta stay gallant 100 meters
Race no be for pesin who sluggish
Hustle hard nah too much lack of funds
Dey always cause see finish
Make you no be like pesin wey go
Babalawo side go dey speak English
Jah lo cover mi, no be say nah me good pass
As I dey find money kimase ri ogun alakoba
Plenty enemies dem just dey pray make I shutdown
Life no easy at all thank God say body no be show-glass

Life nah turn by turn asiko temi oun bo lona
Mumcy mi sowipe iwo omo mi you gonna reach the top
The world will never stop you
From climbing up cos that's where you belong
Dem go make way fun omo olona e
Toba le ro na lo