iconic say no to rape şarkı sözleri

Story of a fine girl Wey dey dress well well I say she too sexy She too flashy She too gather Abobi want to kiss her And she no want am (Oh wey!) No dey force am Cos if you Rape her You don kill am (Oh wey!) Cos the pain no go go away And her life will never be the same No solution to depression E go make her life to go astray Brother make you use your head If she say No, no dey try again Cos if you press am, e go vex am "No" means make you end the game Shout out to the men wey sabi Say No To Rape oh We dey zip up with their conscience oh Say No To Rape oh Cos if she want am She go put am oh Say No To Rape oh So make you no dey force am No dey Rape her Yeah yeah yeah
Sanatçı: Iconic
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:21
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iconic hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı