iconnectddot & stanleerex no way şarkı sözleri

Ayy no way No way no way Over here we dey (we dey)(we dey) (we dey) Ayy no way No way no way Over here we dey (we dey)(we dey) (we dey) Ayy no way No way no way Over here we dey (we dey) We dey pop moet(wait) Ayy no way No way no way Over here we dey (dey) We dey pop moet(wait) Ayy no way Na here we dey I b talk say na men de run m But you be think say na play Everyday na holiday 24/7 dey pop shaye I tipsy but I dey my lane Too risky abeg no use me play Tell me where the Bacardi at Na there na the chikas dey Abeg make dem give me 1 Hennessy 2benelin and 1 rosé Anything when the don pablo say Danburuba to all my pain Many blessing that come my way I hope I never see the day I fail No way Ayy no way No way no way Over here we dey (dey) We dey pop moet(wait) Ayy no way No way no way Over here we dey (dey) We dey pop moet(wait) Shokolokoloko bangoshe Dan boroba My down go Tay Tryna get the money any way Tryna get the money any way Shokolokoloko bangoshe Dan boroba My down go Tay Tryna get the money any way Tryna get the money any way Ayy no way (no way) No way no way Over here we dey (dey) We dey pop moet (wait) Ayy no way No way no way Over here we dey (dey) We dey pop moet(wait) Boy they thought they could change your life Give you advice Live on the edge like you rolling the dice The Violins sounding a violent sound Don't stick with your heart if you picking a side Don't stick with your heart if you making choice This road is a lonely But everyone here You better use your head waka my brother so that you yourself go fit still enjoy Too many things on mind So I'm always on my grind Steady popping Steady balling Niggas hating from behind Ass fat sitting on the range On a high way no express Ass fat sitting on the range On a high way no express Shokolokoloko bangoshe Dan boroba My down go Tay Tryna get the money any way Tryna get the money any way Shokolokoloko bangoshe Dan boroba My down go Tay Tryna get the money any way Tryna get the money any way Ayy no way No way no way Over here we dey (dey) We dey pop moet(wait)
Sanatçı: iConnectddot & Stanleerex
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
iConnectddot & Stanleerex hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı