icy ace feel alright şarkı sözleri

Steady grind and we flex And you know we vibe all night too I don't like to be stressed Abeggi lemme feel alright Abeggi lemme dey my prime You only live once oo o And them no fit to fall me Cuz Oluwa dey my side We suppose to dey jolly but life na jejely Everything na turn by turn God be my papa Joyce my mama yeah Tell me why I no go shine yeah yeah Even tho somma dem dey wish us well oo Somma dem dey wish us bad sha But we go dey head to the top And they go follow Icy girl icy girl You see am falling for you Don't be shy just be mine Abeggi come closer So we can have a good time I know you really wanna have fun tonight Girlie wey dey shine like this omo na she be the silver and gold I swear Me nuh like to talku talku But the the girl the give me power yeah She say make I chook her chooku chooku She say make I give her cucumber Me nuh like to talku talku But the the girl the give me power yeah She say make I chook her chooku chooku She say make I give her cucumber oh yeah Steady grind and we flex And you know we vibe all night too I don't like to be stressed Abeggi lemme feel alright Abeggi lemme dey my prime You only live once oo o And them no fit to fall me Cuz Oluwa dey my side We suppose to dey jolly but life na jejely Everything na turn by turn God be my papa Joyce my mama yeah Tell me why I no go shine yeah yeah Even tho somma dem dey wish us well oo Somma dem dey wish us bad sha But we go dey head to the top And they go follow
Sanatçı: Icy Ace
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:56
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Icy Ace hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı