id crown say bye bye şarkı sözleri

Where you from baby? Where you come from my baby? Way you swing that body so crazy Only you i b seeing o lately So lately Come save me No leave me for ground angeli Your matter dey my head o daily Fire for my head come save me O save me Say bye bye no bye bye No leave me for ground die I See you for Jah No leave me kasala Say bye bye no bye bye No do me no drama No leave me for ground die Me battery you charger I be telling all my friends eh Sey this body wey u moving make a man craze Everything wey you do make a man craze Your smile and ur eyes make me know say Girl you drive me insane Gimme all your love eh Gimme plenty plenty loving make i maintain Everything wey you do make a man craze This shine for your eyes drive me insane Hey mama jen simi Pretty please attend to me Got me higher than a bird u see It's an emergency Free me abegi pls Got me higher than a bird u see Leave me alone kini? I've been on my own u see Been on the low u see Until you came to me Now i want you holding me Pretty please attend to me Say bye bye no bye bye No leave me for ground die I See you for Jah No leave me kasala Say bye bye no bye bye No do me no drama No leave me for ground die Me battery you charger I be telling all my friends eh Sey this body wey u moving make a man craze Everything wey you do make a man craze Your smile and ur eyes make me know say Girl you drive me insane Gimme all your love eh Gimme plenty plenty loving make i maintain Everything wey you do make a man craze This shine for your eyes drive me insane Shey you know, Shey you know Shey you Know Shey you know, Shey you know Shey you know, Shey you know Shey you know Shey you know, Shey you know
Sanatçı: ID Crown
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
ID Crown hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı