idahams ada şarkı sözleri

Baby E don tey wey I wan make you be my odo odo Mami Hold me close make I be your bobo Girl the thing wey you dey do me Ada And I go like baby confuse me so Shey you know Ada Ada Ada Ada Ada Ada Come make I be your bobo Ada Ada Ada Ada Ada Ada Come make I be your bobo Just like Bonnie and Clyde o Abeg e make your come my side o Baby you dey gbumeh gbumoh Come make I be you bobo Just like Bonnie and Clyde o Abeg e make you come my side o Baby you dey gbumeh gbumoh Come make I be your bobo Adaeze my paddi Hold me tight I have a fighter for you my shawty Macheco meloni Lemme know, lemme know If you dey for me Make you dey for me Girl the thing wey you dey do me And I go like baby confuse me so Shey you know Ada Ada Ada Ada Ada Ada Come make I be your bobo Ada Ada Ada Ada Ada Ada Come make I be your bobo Just like Bonnie and Clyde o Abeg e make you come my side o Baby you dey gbumeh gbumoh Come make I be your bobo Just like Bonnie and Clyde o Abeg e make you come my side o Baby you dey gbumeh gbumoh Come make I be your bobo Yeah oh come make I be your bobo oh
Sanatçı: Idahams
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:56
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Idahams hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı