idahams no one else şarkı sözleri

Ah ah ah They call me Idahams again o Grafton’s Baby I know say you gat me wrong o On the first impression wey me I make to you Have come to make things right Baby make you wipe your tears Na me Idahams wey go clean tha mess yeah Chai Everybody everybody dey call me a fool Just because I’m in love with you Everybody everybody dey call me a fool Just because I’m in love with you If no be you my baby If no be you No one else If no be you If no be you my baby If no be you No one else If no be you Erima make you ginger me Aje Other girls no fit ginger me Aje Only you fit to ginger me Aje I live my life for you Erima make you ginger me Aje Other girls no fit ginger me Aje Only you fit to ginger me Aje I live my life for you The other day dem see me for show Them say me I carry osho Baby dem wan scatter our show Show show ehhhhh Baby forget about the drama I don’t want no breakup I just want to make up ooooo I’ve got so many reason reasons To sink inside your love Everybody everybody dey call me a fool Just because I’m in love with you Make dem take their time Everybody everybody dey call me a fool Just because I’m in love with you If no be be you my baby If no be you No one else If no be you If no be be you my baby If no be you No one else If no be you Erima make you ginger me Aje Other girls no fit ginger me Aje Only you fit to ginger me Aje I live my life for you Erima make you ginger me Aje Other girls no fit ginger me Aje Only you fit to ginger me Aje I live my life for you If no be you my baby If no be you No one else If no be you If no be you my baby If no be you No one else If no be you
Sanatçı: Idahams
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:30
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Idahams hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı