idejioba sometimes şarkı sözleri

Ayoooo Sometimes I dey lose control Sometimes I dey lost my head Sometimes I dey lost my senses Sometimes I dey lost myself Sometimes I dey lose control Sometimes I dey lost my head Sometimes I dey lost my senses Sometimes I dey lost myself First of all me give thanks to GOD For mi life he secure onde run Some,Humans dey pray for mi worst Say mi go dance, make dem play talking drum Dem watch how mi control it When mi sleep for the balcony Say dem laugh when it not funny Say me dey find peace, and is all I need Play my song make dem give me chance And I take off my shirt and dance dem go feel am No pain can kill a man He lives in trouble, if I lie make dem kill am This time issa heavy start My past is Lesson, mama cry me a river My heart is cold Fearless, am on the road Ohhh, I'm bless I got vision to stake high pay My benediction is what I pray I'm on a mission, don't cross my lane ohhh What I say, Is what you heard to reboot your faith Any man wey conquer, not by his grace My addiction is what you see ohh oh oh In the studio cooking (cooking,cooking) Man I roll up my J, eye ceiling Give dem what dey can feelll I know what dey can feellll Two years ago when mi drop Dark life,Ghetto life Dem dey tell me say na one kind vibe Nah true life story mi I talk that time Put my hand for my chest, I dey pledge my sign I no get person wey I go tell (never) Naso I dey carry am for head But mi never stopping, steady running Pon mi grind, so mi say GOD Ohhh, I'm bless I got vision to stake high pay My benediction is what I pray I'm on a mission, don't cross my lane ohhh What I say, Is what you heard to reboot your faith Any man wey conquer, not by his grace My addiction is what you see ohh oh oh Sometimes I dey lose control Sometimes I dey lost my head Sometimes I dey lost my senses Sometimes I dey lost myself Sometimes I dey lose control Sometimes I dey lost my head Sometimes I dey lost my senses Sometimes I dey lost myself
Sanatçı: Idejioba
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:59
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Idejioba hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı