idhan enemies şarkı sözleri

Heavenly Father Heavenly race Call all my enemies May they con pay Open the gate Pick up the pace If I no win Dey say nah disgrace If I win dey still wan Take up my place My mata reach kurupaka Chuku leke I say chop am ofada I say Climb am okada Do your worse I say do am your papa If e Go e Go comeback Make my enemies Dey serve me like coppa (Copper) Make they crown me like oba (Ku rombe) I say run am ijoba You go think say nah play Before I deck you Con collect your babe (Commot for here jor) Curve am like shape Lock am up I go put am for safe Heavenly Father Heavenly race Call all my enemies May they con pay Open the gate Pick up the pace If I no win Dey say nah disgrace If i win dey still wan Take up my place All of my guys Dey sabi my face When I dey vex No near my space (On god) You know say nah grace Enemies Yakpa You no wan gapa You no wan get car Park am for car park You wan dey trek You wan dey vex You no get sense You think say nah flex You go think say nah play Before I deck you Con collect your babe (Comot for here jor) I go curve am like shape Lock am up I go put am for safe Lock up the cops and gbes Come my court Better Carry your case (Carry am) Commot your head I dey decapitate Chop am like corn Abi nah flakes Heavenly Father Heavenly race Call all my enemies May they con pay Open the gate Pick up the pace If I no win Dey say nah disgrace If I win dey still wan Take up my place All of my guys Dey sabi my face When I dey vex No near my space (On god) You know say nah grace
Sanatçı: Idhan
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:53
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Idhan hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı