idhan lagos view vol ii (feat. bahdmandre) şarkı sözleri
There was a man sent from god
Whose name is John
Spiritual man his a baptist
Am the president Am the capist
Carry my matter go priest
He ask say Shey I be catholic
The one way go give me the mad thing
Lagos lagos
Lagos lagos
City of vibe City of lies City of cries
They might steal your wife
Buy her benz
Still buy am five
You better live your life
When they stab you They'll use your knife
Emi lo kan
One seven o six baby
One nine core
Red Devil not a spur
Hold your bitch I go am raw
Lagos lagos
Lagos lagos
Boys them dey find id me
Efcc can not Id me
Your bars cannot handle me
Idan na me dey handle it
Where are the poor Let them breath
This is the lagos view
POV of a lagos youth
Don't get it confused
(Bad man)
Mama used to tell me
Don't follow bad friends
I'm sorry mummy I gats enter benz
I don dey the game since o seventeen
Nah me wey sabi the thing
Nah me dey run am
Nah me dey enter the street
Dey drop am
Don't let me catch your track I f**k am
Id han give me remix
We drop am
All the boys dey hustle for bread
Pastor sef dey find id me Tax refund
Even boys wey no sabi Read abc
Kuru kere waka
Nah me dey scatter her baka
Settle the matter
Nah me dey come with a bitch
Nah me get heavenly rizz
Some of us came with a benz
Some of us came with the breeze
Some of us came in with first
Some of us dey carry least