idowu eyin jesus oga nla şarkı sözleri

Water you turned into wine o You opened the ears of the deaf o Even the lame waka like soldier o By the power of your wonders Woman with issue of blood nko Sebi by your power blood dry Even the harlot wry dem wan kill You forgive am she kan find your mercy Jesus Jesus Jesus oga nla Oga wonder working miracle mover o Omalicha alpha omega arugbo Ojo Arugbo ojo oba to ngbe Bi giga o Onyedikagi chukwu olorun Ayo mi o Only you alone I will serve o I kan dey find a man like you o I waka tire Baba I no come find o Oga Jesus no one like you o Ezendi eze chukwu onyekeluwa o I will serve o
Sanatçı: Idowu Eyin
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Idowu Eyin hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı