idrizzy lowo (feat. alaga dc) şarkı sözleri

Naija no be argentina here no be messi [mercy] land Either clean or dirty I just have to get the bag Kin ma lele larin egbe make mesef dey pull up Tori Omo tio mu owo dele ohun loti f*ck up Mio kin sun bi kerosene Ki ogo mhi le tan bi alongene Make I waka find better days oda wipe ono eh jin From trenches to riches i know say no be small task you say make I seek you nah wetin I want I dey ask Go!!!! For this life shomo owo Shey koko Scary part no be all of us go lowo Grinding hard mofewa pelu awon ton chooo Oh Oh moni lati lowooooo For this bag man fit chop pesin eye Enjoy life you know nah one die Poverty no sweet so me I gats strive oo Yeh! Owo nimofe and I care to be famous Pelu omo to funfun totun fresh biti sheamus Ogun onipa wa cos God no dey shame us Ino send you oga mio kin shey tailor Back then those days those nights Those hate No Love No Time No food No Cloth No Palm Lyrics Pelu Beat Mehn Nah Jam Shope temi oluwa mii Some are in mortuary Olowo laye mo but oni nkan ti oju mari Love Lafe Hate Lari Ten laka Eight Lari Actor lani kegbe wasi show even boss lari Steady money I'm getting raba Owo wan le oga check the cashapp Steady billing omope dey cashout oh yeh Idrizzy Dey Cashout Oh Yeh For this life shomo owo Shey koko scary part no be all of us go lowo Grinding hard mofewa pelu awon ton chooo Oh Oh moni lati lowo For this bag man fit chop pesin eye Enjoy life you know nah one die Poverty no sweet so me I gats strive And if you dey see me dey run owo nimon le Them no pursue me for house owo lomumi sanle Shey you know say poverty and see finish nah five and six I am chasing my dream kemi malo dawati Gbogbo goals timo set kori jeko wonu net Pair mhi mo awon olorire ki mhi gan le bawon connect Mokan fe hit stardom In my ealry twenties emi gan tin di adult For this life shomo owo shey koko scary part no be all of us go lowo Grinding hard mofewa pelu awon ton chooo Oh Oh moni lati lowo For this bag man fit chop pesin eye Enjoy life you know nah one die Poverty no sweet so me I gats strive
Sanatçı: Idrizzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Idrizzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı