idyl juju [remix] şarkı sözleri

Yeah Yeah Yeah... Yeah Dyli dyli... HarrySong.. eh bahd Right bout now... I be somebody, Wey e no dey mess up And if you fall for me, You no go feel like say na f. Up No drama, no drama For my side, No drama, no drama For my yard... Hope say no be juju, Hope you no do vudu Cus baby I love you, This is for life... Hope say no be juju, Hope you no do vudu Cus baby I love you, This is for life You gat me feeling, (Trouser) oh feeling (Ganza) This kind feeling, (Over) Deep feelings...(Aza) You gat me feeling (uber) oh feeling (ahhh) This kind feeling Deep feeling Ohhh... Na juju be that (Na juju be that) Na juju (Na juju be that)... Na juju be that (Na juju be that) Na juju (Na juju be that)... Na juju be that (Na juju be that) Na juju (Na juju be that)... Na juju be that (Na juju be that) Na juju (Na juju be that)... How man go do, Man go do, Man go do Man gats to fire body Fire body Wetin man go do, Man go do, Man go do Body no be firewood o E no be Firewood o If you no won come, Tell me say you no won come No need to gberaga If you no won do, Tell me say you no won do now, No need to raise body Ahh. Wahala don wear trouser (Trouser) Inside eleganza (Ganza) She no won come over (over) But she won to send aza (Aza) Say make I book uber (uber) Uber na 10 thousand... Ahh.... How I go book uber My guy, say No be juju be that? (Na juju be that) (Chorus) Na juju be that (Na juju be that) Na juju (Na juju be that)... Na juju be that (Na juju be that) Na juju (Na juju be that)... Na juju be that (Na juju be that) Na juju (Na juju be that)... Na juju be that (Na juju be that) Na juju (Na juju be that)... Na juju be that
Sanatçı: Idyl
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Idyl hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı