ifakashy our father (feat. cazulee) şarkı sözleri

Them call me boy wey no get tomorrow Better days be like scoping Idan facing idan Posi no get sometimes we have to borrow Rolling my dice hoping for double six Ojo kan la bosi Everything nah time Wetin go be go be He to sure for me They be wan keep me undone But I stand top Always on the road I no fit wait for bus stop Kini wan soo Give them no stop very soon nah We them go they see for London Hmmm our father maje ke mi orogun sapa As I Dey hustle for raba Make money full for my aza Our father maje ke mi orogun sapa As I Dey hustle for raba Make money full for my aza I left home to feed home I no come here to do competi Sho ronti ibi to fi mama si Malo bawon joye omutin You know my gee No padi for they jungle Bami ki iya mi alagbo Ise lo somonu bi oko Them go soon hear my album Them say make I stop music make I learn hand work Nah only me they for here as he never sub I get many brothers there wey them never chop My maga be wonna pay but he never sure Hmmm Our father maje ke mi orogun sapa As I Dey hustle for raba Make money full for my aza Our father maje ke mi orogun sapa As I Dey hustle for raba Make money full for my aza
Sanatçı: Ifakashy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:41
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ifakashy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı