ifeco prime yadiba şarkı sözleri
Barrrrs
Prime the boy
Tears in my eyes
No smile in my mouth
Obi elewagom
Cause I've been waiting for my time
Living without a dime
Believing and hoping that my sun will shine
That young little boy from the hood
Weather wrong or right
I want to be one of those boys
Wey dey waka wey dey flex with Rolls Royce
God I no wan get am with much stress
Make I dash out and buy a new Benz
It's been a long run I don start
I don waka, I don run many miles
I know say I good what's the offense
Cause they told me Gods time is the best
No worry nga esewa
After sometime I'll be fine I go say Yadiba
I know say I go get there
if it no be now
if it be sooner or later
Dem no know say I be goal getter
Now I don make name from Ajangbadi to Ojota
All the girls they wanna holla
Now they screaming my name the way they screaming up Nepa
Yadiba Yadiba Yadiba
I know say i go get there
if it no be now
if it be sooner or later that's the dream of a dream chaser
Yadiba oo Yadiba
Standing and never shaking
We hold on to God and keep up the work
Make we no Jam nleka
247 in my grind
Never chasing a bitch
We chase the bag
Others are living just to die
But I am living to secure the bag
To get this money is importankpa
You no fit notice until e reache december
By then you go want to do illegal
Base on Wetin men Dey do with paper
Scrapampapampapampa
I wanna perform in Alabama
I wanna shut down O2 arena
And tour down the whole of Uganda
J-E-S-U-S, J-E-S-U-S, J-E-S-U-S
I no wan worship another man
J-E-S-U-S, J-E-S-U-S, J-E-S-U-S
I no wan worship another man
Provide for nwa guy no na ime ogbe
Make dem no know me as Onye nebu egbe
I know say ifedimma na egbu oge
But kanyi noro nihu oge
Yadiba, Yadiba, Yadiba
I know say I go get there
If it no be now, if it be sooner or later
That's the dream of a dream chaser
Yadibaoo Yadiba
Standing and never shaking
We hold on to God and keep up the work
Make we know Jan nleka