iflowzy eledumare (feat. jynnieflow) şarkı sözleri

Flowzy on the beat, Jynnieflow, let them know eh eh See me today Omo no be play Omo my story don dey change Omo na Eledumare Na Eledumare Back in the days Nobody look my face o But as I dey work I dey pray Say Oluwa go show me the way Now He dey show me the way Baba change the level (amin oh oh) Shame the devil (amin oh oh) Baba show me love oh oh(amin oh oh) So we no go fall oh Amin oh oh Amin oh oh Jungle don mature So we got to make some money If we got to pop some more Then we got to work some more We got to work some more eh Loke loke (loke loke) Loke loke (loke loke) Oluwagbemisoke Loke loke eh eh Loke loke eh eh eh See me today (abobi see me today) Omo no be play (omo no be play) Omo my story don dey change Omo na Eledumare Na Eledumare Baba change the level (amin oh oh) Shame the devil (amin oh oh) Baba show me love oh oh(amin oh oh) So we no go fall oh Amin oh oh Amin oh oh Say I'm thankful for the life I'm living I'm thankful for the love you showed Back then when nobody wan see me Oluwa lo gbami o Ogbemis'ona ola mi o That's why I say to you Amin oh oh Now anywhere wey me enter Me shine up the light everybody dem mental Dem a wan go gaga But the things me a do no be me na Jehova Him a light up the fire Him a bright up the boy so the boy gwan ginger Now the boy on fire Anything wey me drop say the song is a banger Back in the days (back in the days oh oh) Nobody look my face (nobody look my face) But as I dey work I dey pray (as I dey work I dey pray) Say Oluwa go show me the way Now He dey show me the way oh oh Baba change the level (amin oh oh) Shame the devil (amin oh oh) Baba show me love oh oh(amin oh oh) So we no go fall oh Amin oh oh Amin oh oh
Sanatçı: iFlowzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:33
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
iFlowzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı