iFlowzy

Good Loving (feat. Jynnieflow & Jay Manny)

iflowzy good loving (feat. jynnieflow & jay manny) şarkı sözleri

Oh naa, ah It's your boy Jynnieflow, Flow Mr. Flowzy, yeah Jay Manny again, oh Baby wetin you want oh Shey you go let me know If na to follow you go, yeah I go dey follow you go Dey follow you go, oh oh oh Baby girl I like the way you move your sexy body girl And the way you move your body girl You make me naughty girl I go give you good good loving Girl I getti big big something And if I give you good good loving Sure you go give me all your big big something Girl you know, anywhere wey you dey I go Man a pull up for you for sure And me haffi give you anything you want oh, yeah Girl you got me calling Every time I'm wanting you Baby please don't leave Come spend my money Baby wetin you want oh Shey you go let me know If na to follow you go, yeah I go dey follow you go, dey follow you go I go give you good good loving I no go let you go I go give you good good lovingh You go be my own Be my own I go give you good good loving I no go let you go I go give you good good lovingh You go be my own Be my own, own Baby sunmomi, ahn Sunmomi I wan carry you go see mommy, ahn See mommy Tell them other girls that I'm falling for you I'm falling All my love you know I surrender to you I surrender Girl I got much to prove Much to prove So I no go use you catch cruise Catch cruise Stop all the fronting Girl for your love I'll find what you wanting This our loving girl no be small thing You know I go do you well girl no long thing Baby wetin you want oh Shey you go let me know If na to follow you go, yeah I go dey follow you go, dey follow you go I go give you good good loving I no go let you go I go give you good good lovingh You go be my own Be my own I go give you good good loving I no go let you go I go give you good good lovingh You go be my own Be my own, own Bad girl pull up on me one time Make you shake your body one time If you want make you scatter body one time Cause I know say you sabi baby no time, no time Mr. Flowzy on the beat
Sanatçı: iFlowzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:25
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
iFlowzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı