iflowzy how i feel şarkı sözleri

Pass me the mic, make I tell you how I feel You know how it is Even if you no know Say now you go know Been a long time man, I been on the grind Been a long time man, I been on this job Been a long time man, I been on this hustle No be by muscle Many days, many nights Many lows, many highs Still on this hustle Many pains, many gains Many cries, plenty smiles No be by muscle I thank Baba God cause e don dey better He no dey fail me it's getting greater, greater Many many good things He dey lift me higher I thank you my creator So when I wake up in the morning I go down on my knees and pray And pray Reposition my thoughts, so I'm gonna feel good all day All day So many things wey you no know Many things wey I no know So many things wey you no know Many good things we go know Dem no send, if you no get Dem no send if you no eat o Dem no send if you no fresh All dem send nah dem own know Money on my mind, I dey hustle all the time I don make up my mind o Steady on my grind, I dey hustle all the time I want better tomorrow, yeah Many days, many nights Many lows, many highs Still on this hustle Many pains, many gains Many cries, plenty smiles No be by muscle I thank Baba God cause e done dey better He no dey fail me it's getting greater, greater Many, many good things He dey lift me higher I thank you my creator Oluwani, you don see Oluwani, yeah Oluwani, shey beti ri Oluwani, oh, oh Oluwani, you don see Oluwani, yeah Oluwani, she beti ri Oluwani Day by day, you deh fill me with your grace And I, can't deny, say your love is really true Cause I, feel your presence in everything I do If not for you, then tell me who is who Money on my mind, I deh hustle all the time I don't wake up my mind though Steady on my grind, I deh hustle all the time I want better tomorrow, yeah Many days, many nights Many lows, many highs Still on this hustle Many pains, many gains Many cries, plenty smiles No be by muscle I thank Baba God cause e done dey better He no dey fail me it's getting greater, greater Many, many good things He dey lift me higher I thank you my creator Many days, many nights Many lows, many highs Still on this hustle Many pains, many gains Many cries, plenty smiles No be by muscle I thank Baba God cause e done dey better He no dey fail me it's getting greater, greater Many, many good things He dey lift me higher I thank you my creator
Sanatçı: iFlowzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:26
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
iFlowzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı