iFlowzy

Howfar (Flowzy's Party) (feat. Jynnieflow, 9ytro, Khae, Timus, Rhae, JoyBoy, Vinn & Jaap)

iflowzy howfar (flowzy's party) (feat. jynnieflow, 9ytro, khae, timus, rhae, joyboy, vinn & jaap) şarkı sözleri

Flowzy howfar na, who dey button pampers How today go be na O boy, my G, this one wey na my birthday like this I gats turn up for boys, you get I dey tell you, many many things gats go down oh For sure man Based on how the level dey go Based on your level You know as e dey go Flowzy howfar Howfar, howfar Omo I go like flex oh I go like flex oh Cause my body dey rise oh My body dey rise oh And my money dey pile oh My money dey pile oh Don't dull Don't dull, don't dull Shebi we go gats chill oh We go gats chill oh Omo na Flowzy party eh eh Flowzy party eh eh And we go gats ball oh We go gats ball oh Can you try stop a river from flowing? Any clothe wey you rip na from sewing Flowzy shanawole pelu codeine Awa naa ti gboja sara sori codeine So fun boys kan set formation Ka fi uber fi ping location Where destination? Forget occupation Cake naturally, it's for the nation (egberun) Oya ibadi e mu keke Baby mi da kun se jeje oh Badi e mu keke Baby mi da kun come and dance oh Shey you go stay if you see my real self Emi shanawole, no be Lil Kesh For this Flowzy party, we dey ball every way And the girls no dey dull, make we flex eh It's the real Khae Howfar, we be getting the rabba We catching trips like a uber driver Call in the shots cause na we dey pull the trigger It's okay, we be getting higher Give them water cause they no dey see way(cway) Mr. Flowzy make we shanawole Shaku shaku to the vibe Make them sabi say this party na die, die Flowzy howfar Howfar, howfar Omo I go like flex oh I go like flex oh Cause my body dey rise oh My body dey rise oh And my money dey pile oh My money dey pile oh Don't dull Don't dull, don't dull Shebi we go gats chill oh We go gats chill oh Omo na Flowzy party eh eh Flowzy party eh eh And we go gats ball oh We go gats ball oh The way this your body bangin This your body steady maddin Make me ride your carpet like Aladdin Farabale the boy is not on codeine As you can see me I'm not high Your boy is standing Mr. Flowzy pon this jam Make the speakers steady bangin To ba ti wole, gbe fun mi ki emi gbe le The boy on a soft jekanmo, Rhae Omo the gbedu dey para Bii ti parameter The gbedu dey jakpata lori titi Calabar The gbedu dey mezebu Eh mezebu Eh mezebu eh eh Flowzy howfar Howfar, howfar Omo I go like flex oh I go like flex oh Cause my body dey rise oh My body dey rise oh And my money dey pile oh My money dey pile oh Don't dull Don't dull, don't dull Shebi we go gats chill oh We go gats chill oh Omo na Flowzy party eh eh Flowzy party eh eh And we go gats ball oh We go gats ball oh Say me dey balling no dulling Baby just come in the morning Say me wan party all night baby girl Say na Flowzy do beat, I am hungry Me wan feel hirey Baby come my place Me wan feel your waist oh oh oh Baby straight oh See my padi Flowzy (Flowzy, Flowzy) Jaapi ti shanawole on blessings Blessings, more blessings Jah go bless your way Your hustle must to pay Your day go be today, yeah Shana Piper make we ginger Jynnie pass the rizzler Jaapi I go shana Flowzy you go gbona Flowzy you go gbona You go gbona You go gbona Piper! Seti mamokon ko sensa mi lock up Slow down on a Flowzy diet They dunno, Chee!
Sanatçı: iFlowzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:56
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
iFlowzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı