iflowzy lockdown vibes (feat. khae) şarkı sözleri

I swear they know Oh Lord, tell them make them know Flowzy Watch me put the whole city on a lockdown So you get corona? Untop 20k na why she dey buss down But she lit though, damn, I got a boner Abeg Folashade no come this place come dey frown (dey your dey) Dey your dey, make I leave the thrash for lawma If I get the evidence, shawty, are you down? Won't you love to come and party with a baller Quick, quick, sexy, big-ass Becky Let's do 69 like Tekashi If you know my D man, make he supply me No go tell Kunle o, shey you dey whyn me ni? In the club, all the money, man, I throway Sippin' on the Henny, beside me, I get the Moet Alhaji Khae with the money, I get bar to donate If you no be my family, bro, you know fi relate Oo le duro wo tan I no dey lie Shine your eyes For this one, the ogbologbo no go die I'm the rap Messiah, flow's hot Even shango no fi stop me When he see say the boy don start dey spit fire The party just got started, man, it's Flowzy on the beat All you fairytale rappers, wey be like beauty on a beat Damn, you ain't shit in it, 'bout to get lit In this party, pretty ladies shey una don find your Bob daddies Iwo le se ara e, sa ma lo jo soapy G-O-A-T, don get goatee One time for all me ladies wey dey dress to kill No time, all these niggas just want to feel No be lie Mad oh Bad Man thing Make I see wetin I fit drop for this (go) Oti pe ti mo ti bo sori rap But I'm back like I never left (Tupac) Guess who's here with the formula Bustin' your medulla Doing no wrong, hit tracks on a regular Khae flows in-it?, we in the mood to win it Workin' all day, me no get time for gimmicks Killer man vibes, it's a must that I fly I'm the all-time high, boy, I chill in the skies Nitoripe mi o lowo n'sin Shawty no gree make we dey gather sin On a bad man thing I hit up her friend and she turn up Few months later, big whips I dey pull-up She know say she mess up, now she wan link up Bae, it's too late, gold diggers off my face You're a public disgrace, I no need you for my race Said it's too late, gold diggers off my face oh Put your hands up, lock down vibes Put your hands up, lock down vibes Put your hands up, lock down vibes Put your hands up, lock down vibes Put your hands up, lock down vibes Put your hands up, lock down vibes Put your hands up, lock down vibes Put your hands up, lock down vibes
Sanatçı: iFlowzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
iFlowzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı