iflowzy ologo şarkı sözleri

Won binu omo ologo Baba God dey my side o I go always dey ontop No matter wetin them talk o Won binu omo ologo Baba God dey my side o I go always dey ontop No matter wetin them talk o I've been here for a minute Say na God get everything thing that is living See the grace that He's given We go make am to the top with our Daddy He's able back to back Ain't nothing too hard for our mighty God Oluwanlonshola Oluwalonshe gbogbo oun to da Adupe fun Ola Oluwa God we thank You for the grace You have given Happiness morning till the evening We be living by Your love and Your grace every minute Won binu omo ologo Baba God dey my side o I go always dey ontop No matter wetin them talk o Won binu omo ologo Baba God dey my side o I go always dey ontop No matter wetin them talk o Aye wa a dun Ama gbadun I dey gbadun Make we gbadun Aye wa a dun Ama gbadun I dey gbadun Make we gbadun Won binu omo ologo Baba God dey my side o I go always dey ontop No matter wetin them talk o Won binu omo ologo Baba God dey my side o I go always dey ontop No matter wetin them talk o
Sanatçı: iFlowzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:16
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
iFlowzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı