iflowzy shana (feat. jynnieflow) şarkı sözleri

Naughty boy Kijan, kijan, kojo kijan Kijan, kijan, kojo, kijan Kijan, kijan, kojo kijan FLOWZY Igbegbe, igbegbe, igbegbe Igbegbe, igbegbe, igbegbe Egbegbe, egbegbe, egbegbe Egbegbe, egbegbe, egbegbe (Why don't you let them know) I dey fire oh gan, I dey gbana I dey fire oh gan, I dey gbana My body just dey do me like fire My body just dey do me like fire oh gan I dey shana oh gan, I dey shaana I dey fire oh gan, I dey shana My baby just dey do me like gbana My baby just dey do me like shana oh gan As I enter the place Everybody don kana oh All the boys and the girls don manya oh Awon omo mi n Surulere won wa na oh Awon omo mi l'Agege wan shana oh Start to dey craze Cause the DJ never tire oh So make your body no tire oh If you want the money I go wire oh Mould up the loud make we shana oh oh Shoti ye ye Owo ti de de Bursting the speakers, miss kedikeke Gbori wole le, shana wole le Eyan ti wole, no be today day Baby give me love Baby give something I like your way, no time for long thing Five star music, e pass their own Focus on the sound, let it take control, eh eh Igbegbe, igbegbe, igbegbe Igbegbe, igbegbe, igbegbe Egbegbe, egbegbe, egbegbe Egbegbe, egbegbe, egbegbe (Why don't you let them know) I dey fire oh gan, I dey gbana I dey fire oh gan, I dey gbana My body just dey do me like fire My body just dey do me like fire oh gan I dey shana oh gan, I dey shaana I dey fire oh gan, I dey shana My baby just dey do me like gbana My baby just dey do me like shana oh gan As I enter the place Everybody don kana oh All the boys and the girls don manya oh Awon omo mi n Surulere won wa na oh Awon omo mi l'Agege wan shana oh Start to dey craze Cause the DJ never tire oh So make your body no tire oh If you want the money I go wire oh Mould up the loud make we shana oh oh Shoti ye ye Owo ti de de Bursting the speakers, miss kedikeke Gbori wole le, shana wole le Eyan ti wole, no be today day Baby give me love Baby give something I like your way, no time for long thing Five star music, e pass their own Focus on the sound, let it take control, eh eh
Sanatçı: iFlowzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:33
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
iFlowzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı