iflowzy surviving (feat. osamski) şarkı sözleri

Mmmm, Osamski on this one Omo l'omo naa (feeling the vibes) If I know say na like this e go be I for don trade my peace for money Many, many things t'oju ti ri Ni gba ti awon padi mi koja mi I dey find the solution Mama tin bere, kini mo mubo? Grinding my hustle to stupor I no be prisoner, like I wear the uniform Omo na poverty Going home is not for the rich Omo na poor man thing Na too much love naim kill Samson Love no dey my diary Owo l'an wa Want the money, joke apart Mounting the money back to back Hustling for the kaluba You go see when the sapa touch you Money no dey to put food on the table I no fit perform miracle Me I no be Jesu (me I no be Jesu) Ko ma lo ko ja mi Soon update, ko ja mi Hustler no dey panic for here Ko ma lo ko ja mi Soon update, ko ja mi Hustler no dey panic for here Although the talent na follow come I no get money, like Solomon E come be like say make I give up Where I go dey, ori mi lo mo If na my brothers, I go show love Bad energy, mo ma le won Goodness and mercies ni, mo le won I be pushing p's since my day one Letters to the most high I dey chase my dreams, make I no cry Nigeria too dull, so I gats vibe Life na one, so I gats fight Ko ma lo ko ja mi Soon update, ko ja mi Hustler no dey panic for here Ko ma lo ko ja mi Soon update, ko ja mi Hustler no dey panic for here Owo l'an wa Want the money, joke apart Mounting the money back to back Hustling for the kaluba You go see when the sapa touch you Money no dey to put food on the table I no fit perform miracle Me I no be Jesu (me I no be Jesu)
Sanatçı: iFlowzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:48
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
iFlowzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı