iflowzy tell them (feat. jynnieflow) şarkı sözleri

Yeah, yeah Yeah, yeah, yeah, yeah Uh-huh Flowzy Now see their eye don clear Now see their eye don clear All the people wey dey reason my matter Now see their eye don clear I dey hustle man no rest I dey progress them no rest Everything dey time go tell Your opinion man no send Now see their eye don clear Now see their eye don clear All the people wey dey talk our matter Now see their eye don clear I dey hustle man no rest I dey progress them no rest Everything dey time go tell Your opinion man no send Money dey Lamba dey Wire dey Tell dem say No delay Holiday For my place, na today I dey hustle man no rest For everything I go like take first You see my life, I'm blessed Everything dey, time go tell (Vibes) Now see their eye don clear Now see their eye don clear All the people wey dey talk our matter Now see their eye don clear I dey hustle man no rest I dey progress them no rest Everything dey time go tell Your opinion man no send Now see their eye don clear Now see their eye don clear All the people wey dey talk our matter Now see their eye don clear I dey hustle man no rest I dey progress them no rest Everything dey time go tell Your opinion man no send
Sanatçı: iFlowzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
iFlowzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı