ifydino better days şarkı sözleri

Da ! Dalor beat Run Am Wetin my eye don see Dem been wan do me strong thing But my head too kpor Like the strongest man in the late 40s (kiliwi ) My paddi hear me In this life make you get money Hmm Or you go see something Because Cash rules everything yeah yeah! Everyday I de pray Make butter touch my bread Make sapa de absent Me sef I want to flex Daily making plans Sweet journey no go end Drink liquor for my pain Cause I know say better days ahead (Ahn Ahn) Ahead (Ahn Ahn) Ahead ahead (Ahn Ahn ) Oh no no better days ahead (Ahn Ahn) Omo no de stress (Ahn Ahn) Ahead ahead ahead o When E red Body go tell person (person) And as E Drop No forget investing A Small don turn to blessing Oh lord My life interesting uh huh Na person wey de work de chop And we go make am even na by force Oluwa give us daily pay In the name of the Lord we pray Everyday I de pray Make butter touch my bread Make sapa de absent Me sef I want to flex Daily making plans Sweet journey no go end Drink liquor for my pain Cause I know say better days ahead (Ahn Ahn) Ahead (Ahn Ahn) Ahead ahead (Ahn Ahn ) Oh no no better days ahead (Ahn Ahn) Omo no de stress (Ahn Ahn) Ahead ahead ahead o Ahead o Ahead o Ahead ahead Mmm mmm
Sanatçı: Ifydino
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:56
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ifydino hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı