ig blaq hotspot şarkı sözleri
Ige adubi de oo ahh
Ige adubi dey oo ah han ha
If I talk all the bad way de happen for my town
They go say make dem hold my shirt
And all the people we suppose save your ass--
They don suck money all of dem
Dem no dey send
The country we dey leave
If we try to protest them go say make them shoot us
If you send black Adam
E go fail us
Na God fit to save us
Enough all the bogus
The street no they focus again
Man no suppose to they smoke poly
But this frustration make man no holy holy
Jah me si what your client saying
Mofi opolo Gbowo
Eyen okin sole sole
Naija is not joking
And your family people they're not stopping
Asking for money
No umbrella on the rainy day
And nobody go dey for your judgement day
E be like say
Amadioha want to fire you
After the many many things way man go through
Why you come dey tell me
Make I send raba
Abi you no dey hear say
The streets harder
E be like say
Amadioha want to fire you
After the many many things way man go through
Why you come dey tell me
Make I send raba
Abi you no dey hear say
The streets harder
Baba dakun
On hotspot
Make the boys get connect oo
Cause mummy don dey complain o
And when me self go collect gan gan
Baba dakun
On hotspot
Make the boys get connect o
Cause mummy don dey complain zero zero
And when me self go collect oh yeah yeah
Only God cover me
I got the I got ability
I got the I got capacity
To make the make money for industry
They sign me but me i pass their budget
Them no wan put the boy into contest
Mama tell me she's growing older
Oh my boy I'm not getting younger
And me I no want make that woman suffer
She don try her own me I want to pay back oh no
Make money yeah yeah
Big money yeah yeah
Big money yeah yeah
Make money yeah yeah
Make money yeah yeah o
Big money yeah yeah big
Money yeah yeah oh
E be like say
Amadioha want to fire you
After the many many things way man go through
Why you come dey tell me
Make I send raba
Abi you no dey hear say
The streets harder
E be like say
Amadioha want to fire you
After the many many things way man go through
Why you come dey tell me
Make I send raba
Abi you no dey hear say
The streets harder
Baba dakun
On hotspot
Make the boys get connect oo
Cause mummy don dey complain o
And when me self go collect gan gan
Baba dakun
On hotspot
Make the boys get connect o
Cause mummy don dey complain zero zero
And when me self go collect oh yeah yeah
Blaqa blaqa