igborotunde bad man (feat. arah, nasir & kalel) şarkı sözleri
Stunna Boy Do It
IgboroMusic
Prime Team
Abba
Noxa
Badman
When I come around dem dey run man
Dey see me shinin' dey wonder
Badman na conquer o
Badman 4 life
When I come around dem dey run man 4 Life
Dey see me shinin' dey wonder 4 Life
Dey know we dey for dey boys dem 4 Life oo
See me a dey conquer
Badboy dey conquer
Dem dey wonder o
Dem dey wonder o
Another one
Badman badman
When I come around dem dey run man
Dey see me shinin' dey wonder
Dey know we dey for dey boys dem
Dey never know what we goin' through
Charley I stay doing overtime
With the boys doing over time
Ah
I see you hater
Badman hey badman
I can't lose this fight
Badman hey badman
Freak friends we don't know
Badman hey badman hey
I win all the time
Heeyyy hey yayaa
Orie wambe ma lo le o
I be bad boy omo sa re wa le o
Ibadi re ko le ma pa mi o
I be too fresh too fine
At the same time we badder than bad
Owo ya pa ore sa re wa gba
Ko sa ye la ye cuz we only live once
We dey do this for life oye yaya
Shebi dem dey sabi say we never go make am
We dey underground like plumber
Ok ok ok yaaya see
I dey do my thing I no dey worry no body
Life no be racing no be contest charley
Who jah bless no man can curse
In anything I do I dey put jah first
Fire burn fire burn fire burn every faker yeh
See no body but a paper
So me no get time for hater
So later yaaya
Ghetto youth for dey aim higher
Make you no mind no vaga boy
Ya ya ya yaaaa
Tim pun Ning dili shem
I see you hater
Badman hey badman
I can't lose this fight
Badman hey badman
Freak friends we don't know
Badman hey badman hey
I win all the time
Heeyyy hey yayaa
Orie wambe ma lo le o
I be bad boy omo sa re wa le o
Ibadi re ko le ma pa mi o
I be too fresh too fine
At the same time we badder than bad
Owo ya pa ore sa re wa gba
Ko sa ye la ye cuz we only live once
We dey do this for life oye yaya