igborotunde i can't complain şarkı sözleri
I no break fast today "day"
I no chop anything "thing"
If you wake up today just give praise to baba ye "ye yee"
Me sef i want chop life "life"
Me sef i wan live life "life"
I want the fine fine girls
I want the brand new car
Yeeeee
If i pull up in a new something
Now everybody like my thing
Chop that everything everything
More money more life my guy
I want that bad bad girls everything dey no shy shy girl if you wan go good bye my girl
Ah ee good bye my girl
I cant complain
Mpag naawuni
I cant complain
I cant complain
Mpag naawuni
Mpag naawuni
Mpag naawuni
Yeh I cant complain
I cant complain yeeee
I cant complain aaaahn
I cant complain
I cant complain
They asking how did i do that
How did i came up with this formula
Na my glory put them for coma
Dem be darkness me be the solar
I was born to spit only dope bars
And i dont give a f*ck with the locals
My fans na dem be the soldiers
StaNNaBoy play the beat or konka
I wan sing make i sing hallelujah
Sometimes life sweet like a sooya
Number one contender ruler
I'm lost in the music too loud
I cant complain
Mpag naawuni
I cant complain
I cant complain
Mpag naawuni
Mpag naawuni
Mpag naawuni
Yeh i cant complain
I cant complain yeeee
I cant complain aaaahn
I cant complain
I cant complain
Who jah bless no man can curse
Who no hustle no dey gain success
Igboro on the mic what do you expect I'm coming with a hit so you better prepare
If i ever promise you something without doing it better check yourself
When i was young I was made to believe that God can make everything happen "otor" "true"
E wo oke
E wo ile
Fake love everywhere better know them
Igbadun unlimited
I got zero worries and chilling with my girl
I cant complain
Mpag naawuni
I cant complain
I cant complain
Mpag naawuni
Mpag naawuni
M'pag naawuni
Yeh i cant complain
I cant complain yeeee
I cant complain aaaahn
I cant complain
I cant complain
Show me some love
Everybody showing some love
Baba keep blessing the boy
No one is crossing my line
Woke up flawless
Dont know what to say
Goddess gracious
Im thankful today
God is the greatest
We packing more papers
This year be different
We crossing the border eh