ighi avel x modeodt your body şarkı sözleri
Onananananan
Onanana
Say na who the beat they na ModeODT
Sweet Melodie's from my base my
Guitar who be the king IGHI is the king of the zone
Yeah I've found someone wey go Gimme love anytime anywhere
I've found someone No make believe
She dey gimme love anytime Anywhere
Cause who go nor go know
And who nor know nor go know
Cause who nor know nor go know
And who go nor go know
That her body na fire
She give love wey fit make man krase And I nor retire
She dey give love till the early morning times that her body body Na fire
She give love wey dey make man krase and I nor retire
I love your body magic lover
Say na who the beat they na ModeODT
Sweet Melodie's from my base my
Guitar
Dance to my hit oh my baby nor nor Sey form
Chilling with the king yeah She dey for Ride
Say na who the beat they na ModeODT
Sweet Melodie's from my base my
Guitar
Dance to my hit oh my baby nor nor Dey form
Chilling with the king yeah She dey for ride
Mode on the track
Base and guitar
Titi laye oh Ohhh I swr sey I no see No body like you Nobody like you Uhhh
Cause Even the angels know that I'm In B love with you
And our souls are intertwined
Say na who the beat they na modeODT
Sweet Melodie's from my base my
Guitar
Dance to my hit oh my baby nor nor Dey form
Chilling with the king yeah She dey for Ride
Say na who the beat they na ModeODT
Sweet Melodie's from my base my
Guitar Dance to my hit oh my baby Nor nor dey form
Chilling with the king yeah she dey
For ride
Yeah I've found someone wey go Gimme love anytime anywhere
I've found someone No make believe
She dey gimme love anytime Anywhere
Cause who go nor go know
And who nor know nor go know
Cause who nor know nor go know
And who go nor go know
That her body na fire
She give love wey fit make man krase And I nor retire
She dey give love till the early morning times that her body Na fire
Say na who the beat they na ModeODT
Sweet Melodie's from my base my
Guitar
Dance to my hit oh my baby nor nor Dey form
Chilling with the king yeah She dey for ride
Mode on the track
Base and guitar
Say na who the beat they na ModeODT
Sweet Melodie's from my base my
Guitar
Dance to my hit oh my baby nor nor Dey form
Chilling with the king yeah She dey for ride
Mode on the track
Base and guitar
Mode on the track
My base and guitar