ighi avel 2am(in lekki epe) şarkı sözleri
Nah
Yeah
IGHI is the king of the zone yeah
But does your mum and your daddy know that their baby girl partying at 2am in lekki epe turning up all night
She collect woah woah
Money gat me looking fresh like Baddo
Ih get this girl wey dey come Denge Pose
She's nineteen and dangerous
The bum bum fii wake up Lazarus
Can't lie lie lie meticulous
Yeah yeah
Just wanno take her home
Home
She say can you pay my shoes
She can you pay for my trip
My whole life for cruise na Dubai oo
Next place I fly go Mumbai oo
Men I halla fantabulous
Can't lie
This girl wan finish man
Uhhhh
But does your mum and your daddy
Know that their baby girl
Is partying at 2am in lekki epe
turning up all night
She dey collect booty calls all night
But does your mum and your daddy
Know that their baby girl
Is partying at 2am in lekki epe
turning up all night
Turning up all night
But she tell me sey
I will never be broke
And I will never be poor
I want to live in lavish
I nor go be mechanic
I want to be a baller
Like bolanle
Like bolanle ohhh
She be dey yarn me something
I will never be broke
And I will never be poor
I want to live in lavish
I nor go be mechanic
I want to be a baller
Like bolanle
Like bolanle ohhh
She be dey yarn me something
Yeah
Omoge darasimi
Biko darasimi
Why are you playing with me
Love in my eyes you see
I am the king of the zone
I could roger this and roger that
But you no gree
You do me commando
My money chop and go
Oyah carry go carry go
My heart ih go why
Why
mum and your daddy
Know that their baby girl
Is partying at 2am in lekki epe
Turning up all night
She dey collect booty calls all night
But does your mum and your daddy
Know that their baby girl
Is turning up
Turning up
She dey do this one and that one
Call Alhaji for me
Make I show you something
Yeah
But she tell me sey
I will never be broke
And I will never be poor
I want to live in lavish
I nor go be mechanic
I want to be a baller
Like bolanle
Like bolanle ohhh
She be dey yarn me something
Yeah