ighi avel nothing matters şarkı sözleri

Onnnanannaaan Uhh yeah IGHI is the king o the zone ahh yeah Jailer jailer why you take my heart and box Lover my lover why you do me thinks like this But as a sharp guy I nor fii to dull my runs I gatto to shoot my shot But as a sharp guy I nor fii to dull my runs need that body for long time Tinini tanana Naso my body dey do me do me Tinini tanana Naso my body dey do me do me They way you do me baby, I be feeling like I need more moments with you babe Oh my freaky lady I be feeling like I wanno make babies now I just want to Show you loving and if I cannot prove all of that Why am I ready to do all this baby Is crazy how I will never know ooo But Nothing matters Nothing matter Nothing matters Nothing matters Nothings matter But nothing matters Nothing matters But Nothing matters Kokokoro kokoro ohh Baby you my alleluia cnd anybody wey try you I go loose guard follow am Oyah bring am down Sey make you nor dey form Baby i go hold you down forever Oyah baby bring am down Sey baby nor dey form Dey I go hold you down forever Pronto konto Oyah jegalize Baby You make everything go legalized Like ih Nigerian currency Nor go fall my love Dollar dollar cnd I don fall for you Baby I just wan dey for you cnything I give am to you Shawty show man shawty dey eehhh But Nothing matters Nothing matter Nothing matters Nothing matters Nothings matter Baby nothing matters nothing matters Nothing matters Nothing matters ehhh She say take two on daily but I fii give you love on a normal She say take two on daily but I fii give you love on a normal On a normal normal normal normal.
Sanatçı: Ighi Avel
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ighi Avel hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı