iiicy feel me die şarkı sözleri

DKOT It's Triple I thought I told this doubting niggas triple i-c-y go blow Now I rule your world, ion think I need a glo If uon take me where the bar-racks, oga damn your show My street guys them dey feel me, them dey pass me like the snow Err'body feeling this sound Y'all know we running this town Attitude so amusing, make your fans laugh like I'm craze clown You be claiming that your team rocks, when we show up all your knees down And this one for my hommies from Akwa-Ibom to A-town Wassup? All my A-town boys how una dey? My ABJ paddies where the money dey Err'day I'm steady working, gat no holiday But I go to church though, only on my holy-days We dey feel you die We dey feel you die Triple i-c-y we dey feel you die Ehn They dey feel me die? Una dey feel me die Shout out to them gyals everywhere wen dey rep me die We dey feel you die We dey feel you die Triple i-c-y we dey feel you die Una dey feel me die? They dey feel me die Shout out to my guys everywhere wen dey feel me die It's about to get ugly Tell these rappers run from me I should paint a picture of myself, don't need no artistry Call me that swiss klee Wait! You really wanna diss me? By the time I'm done with all of y'all Mehn I'll leave you wondering like 'is this me?' Oh no no no no Who you really thinking that you know? Cos you rolling with my side hoe Nigga no dey call me your bro Infact inject y'all like hypo Ain't no mistakes like a typo See my matter full their head, I swear to God e big die like afro Mehn I go hard like phallus Infectious beat like a virus I do this for my home boys Now shout out to all my day ones From Jaybee to feezy to flexbeats, y'all real ones BepMC to Leo KC to Mercy-joe, y'all real ones Wassup? All my ABUAD girls how una dey? My AUN chicks where the money dey Err'day I'm steady working, gat no holiday But I go to church though, only on my holy-days We dey feel you die We dey feel you die Triple i-c-y we dey feel you die Ehn They dey feel me die? Una dey feel me die Shout out to them gyals everywhere wen dey rep me die We dey feel you die We dey feel you die Triple i-c-y we dey feel you die Una dey feel me die? They dey feel me die Shout out to my guys everywhere wen dey feel me die Ahn So you dey form say you the shit I'll flush you down the WC cos that's a stinking shit Cos these days, the way I live is bigger than all of y'all dreams Respect me I'm an OG So much energy, call me AGILITY Gaddamn! Flavs CEO Danibobo Santus Akin Lexus Philz Vnero Ak Jessica Norah Dom IzzyBlaq DJ Holoskey Dee-Y Ekizzy J in this building Southern boy Yes Real gees yunno Shoutout to them gyals everywhere wen dey rep me die We dey feel you die We dey feel you die Triple i-c-y we dey feel you die Ehn They dey feel me die? Una dey feel me die Shout out to them gyals everywhere wen dey rep me die And it's Cross on the mix like That is the end oh
Sanatçı: Iiicy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:27
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iiicy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı