ijay skeyz ojibole şarkı sözleri
We need a country where there is no power outage
We need a country where no no no...
Them go promise us light
Megawatts on the rise
Education go free
No matter your class
Employment go dey
One milli for a start
Maga no need pay
Money go dey account
Security go tight
No fear to waka
We gon be alright
Just vote for your guy
Check my life style
I no dey spend anyhow
Trust me with money
I go turn here to Dubai
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
No be my fault
Money wey I borrow be like King Kong
Family members don dey link up
God fathers don dey turn up
No be my fault
All the campaign promises
Lockup
Cheers to us
Omo drink up
Cos I gave you money for election
Them don thief Economy
Our money
Embezzling
And borrowing
Vote buying
Party switching
Those wey dey probe
Get skeleton
When will you take care of your country
Sometimes I feel the military
Is better than democracy
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ojijibole
Ole ole
Ole ole
Ojijibole
Ole ole
Ojijibole
Ole ole
Ojijibole
Ole ole
Ojijibole
Ole ole
Come and try
Come and try
If you have ideologies
Good ones
Reasonable Nigerians who are not hungry for money
We will support you