ijaya aanu şarkı sözleri

As i dey sleep i dey wake oh Me know say no be my work oh Me just want thank you for blessing I just dey grind with no stressing I just want to do some dupe ni Mo mo pe won fe mi Ota o ri mi Tori awon ko lo da mi Wait oh Money come through my way oh The blessings come through my day oh That's why me i want say oh Me I want say oh Aanu morigba lowo olorun Aanu morigba ye ye ye I just want to say baba oh E ma se baba oh For the money and life For the blessings the juice and ice I just Want to say baba oh E ma se baba oh E ma se eh ye ye eh ye ye Won ni ko se dupe o ko So mo pe o go So many things dey for this world Walahi o por So many men wey dem don fall Oh my God But oluwa lo gbe wa ro Se bi won ni kan wa sa mi lo jo si O wan se faari Boya lo mo pe eni loluwa lo lohun gbogbo Wait oh Money come through my way oh The blessings come through my day oh That's why me I want say oh Me i want say oh Aanu morigba lowo olorun Aanu Morigbe ye ye ye ye I just want to say baba oh E ma se baba oh For the money and life For the blessings the juice and ice I just want to say baba oh E ma se baba oh E ma se eh ye ye eh ye ye I just want to say baba oh E ma se baba oh For the money and life For the blessings the juice and ice I just want to say baba oh E ma se baba oh E ma se eh ye ye eh ye ye Oh oh oh Realest IJAYA
Sanatçı: Ijaya
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ijaya hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı