ijeoma ukeni love story şarkı sözleri

This is a love story it is a love story Between Ukamaka and Chukwuemeka As they make their way to the altar As they make their way to the altar Their love be like fire Their super desire is to Please the master marriage maker So him give dem love wey deh sweet eh So in give dem love wey deh sweet eh Love is sweet eh, love is good o Like when sugar and honey mix o Na so dem go just deh be From today until forever say This love e go last, this love e go last This love e go last, this love e go last Wishing you and your family Better money, peace and harmony The honey no go finish eh And the jolly no go finish eh Make nobody put asunder Weh no want fire from thunder Na today to their wedding day Until their final breathing day This love e go last this love e go last This love e go last this love e go last Your marriage na lovely summer When e rain you use umbrella Through the storm and every weather Ona two go dey together From now to forever forever From now to forever Love is sweet eh love is good oh Like when sugar and honey mix up Na so dem go just deh be From today until forever say This love e go last oh this love e go last This love e go last this love e go last And the couple says Love is sweet oh love is good o Like when sugar and honey mix up Na so dem go just deh be From today until forever say Our love e go last o, this love e go last Our love e go last this love e go last Our love na wire The love na wire E go last forever E hot like fire
Sanatçı: Ijeoma Ukeni
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ijeoma Ukeni hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı