ijin daaya disturb me şarkı sözleri

Omo Dey your Dey No disturb me No disturb me Nah nah Them think say dem holy But nobody holy pass me They want to cast out my story I give them chance They wanna chance Gbe ina sori Mogbe ina sori Kilo kanmi I Dey focused You won Dey call me Don't you know I'm making money Omo Dey your Dey No disturb me No disturb me Kilo kanmi I Dey focused You won Dey call me Don't you know I'm making money Omo Dey your Dey No disturb me No disturb me (No Dey use me) No Dey use me play I no be throw pillow Send your Aza Make I send you some ego Make I show you say I pass Sam Loco OBO but me I no be Davido Davido Don't envy me Based on things that you see So many things Wey my eye don see If no be God Say my ship for sink So many things Wey my eye don see Them think say dem holy But nobody holy pass me They want to cast out my story I give them chance They wanna chance Gbe ina sori Mogbe ina sori Kilo kanmi I Dey focused You won Dey call me Don't you know I'm making money Omo Dey your Dey No disturb me No disturb me Kilo kanmi I Dey focused You won Dey call me Don't you know I'm making money Omo Dey your Dey No disturb me No disturb me
Sanatçı: Ijin Daaya
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ijin Daaya hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı