ijoba bluestory fááji (feat. d3my) şarkı sözleri

On The Beat Eeeh Ijoba Ijoba again ohh Blue Story again ohh IJB again ohh Omo ope for my city Amini, Blue Story, Nimi Soon they go play me for TV And even for their party oya jekalo faaji Ask me the question like Shaggy oya hit me with the money Money, money, money, money Oya, jekalo faagi Me and my guys we they faaji Enter your show, we go party We looking fresh,awon zaddy All of the girls and them baddies See as, them fresh, them from Spanish Them just high with them lavish We just smile we they party Life of the party Life of the party Oya, jekalo faaji Oya ,jekalo faaji Them been know me for the starting Them been know me from the starting Omor na the life of the party Omor na the Life of the party Life of the party Party! Oya, jekalo faaji Jekalo faaji Them been know me from the starting Omor na the life of the party Party ohh, no matter the condition Something we go cheer you up You way they grind, don't give up People day, we go show you love My guy, you go f*ck shit up Ko ni leba, ko safo toku Many things wey I wan let you know Perekuju kuju Kuju ahha ahh Ko ni leba, ko safo toku Many things wey I wan let you know perekuju, kuju Life of There Party Life of There Party Oya, jekalo faaji Oya, jekalo faaji Them been know me, from the starting Them been know me, from the starting Omo na the life of the party Omo na the life of the party Life of the Party Party Oya jekalo faaji Jekalo faaji Them been know me from the starting From the starting Omo na the life of the party Omo na the life of the party Ko ni leba, ko safo toku Many things wey I wan let you know Perekuju kuju Kuju ahha ahh Ko ni leba, ko safo toku Many things wey I wan let you know
Sanatçı: Ijoba Bluestory
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ijoba Bluestory hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı