ijoba bluestory omo ope şarkı sözleri

Ijobaaaa Government For my city, amini Omo ope Ejor malo, cober me Many people be deh talking shit Dem want to bring me down Dem want to stop my shine Dem saying this and that I am the light, Imole ne mi Ami Omo logo Ororo deh my head Ami omo to sure Awon frienemis still deh check Them no want let me rest The boy still deh cash the check Baba God still deh bless Who born man to vex Them no wan let me rest The boy still deh cash the check Baba God still deh bless Who born man to vex Ahhhh ayyyyyy Who born man to vex Deh no fit to contest Na who born man to vex If them try them no fit to contest Anointing for my head Blind dem for their lens Disturb dem for their chest Fire dem for their leg E go shock dem when e set Everyday I go see dey trend Vibes on, vibes on check The gbedu fit bost their speak self na step by step dey go learn We no fit tired to dey trend We no fit i tired to dey trend ohh We no fit i tired to dey trend ohh Them no want let me rest The boy still dey cash the check Baba God still dey bless Who born man to vex Them no want let me rest The boys still dey cash the check Baba God still dey bless Na who born man to vex Na who born man to vex Dey no fit to contest Ahhh yeee Ahhh yeeee Na who born man to vex If dey try dey no fit to contest Omo Ope Omo Ope IJOBA Omo Ope IJB, Omo Ope Blue story Omo Ope Omo Ope Omo Ope ohh Amini Omo Ope ohh Omo Ope ohh Ahh Omo Ope Amini Omo Ope Amini Amini Omo Ope
Sanatçı: Ijoba Bluestory
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ijoba Bluestory hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı